ESCUCHAR MUSICA 2024 ONLINE GRATIS

Bienvenidos a FoxDisco.Info Escuche y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2024! FoxDisco.Info!.

Letra 20 10 20 - BURNA BOY - R B

ESCUCHAR MUSICA 20 10 20 - BURNA BOY - R B Tenemos la Mejor Seleccion de Musica de Burna Boy - R B, aqui esta la mejor coleccion de su musica de Burna Boy - R B, Los Mejores artistas de R B Para Escuchar donde te encuentres, invita a tus amigos y disfruta de la mejor musica de Burna Boy - R B.

INICIOR BBURNA BOY20 10 20
00:00 00:00

20 10 20 - Burna Boy Lyrics


[Intro]
TheElements

[Verse 1]
Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen, shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open everything don scatter scatter

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water woo watеr
Runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify thе case of their murder

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Verse 2]
The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

[Outro]
We give them many chances dem fail my people
And when we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20 10 20 » Burna Boy Letras !!!

ESCUCHAR 20 10 20 - BURNA BOY

Disfruta la Musica de Burna Boy, Canciones en mp3 Burna Boy, Buena Musica Burna Boy 2024, Musica, Musica gratis de Burna Boy.

ANUNCIOS PUBLICITARIOS

Lyrics de: Burna Boy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©FoxDisco.Info 2024 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2024, Escuchar Musica

Musica 2024, Musica 2024 Online, Escuchar Musica Gratis 2024, Musica 2024 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.