ESCUCHAR MUSICA 2024 ONLINE GRATIS

Bienvenidos a FoxDisco.Info Escuche y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2024! FoxDisco.Info!.

Letra ANYBODY - BURNA BOY - R B

ESCUCHAR MUSICA ANYBODY - BURNA BOY - R B Tenemos la Mejor Seleccion de Musica de Burna Boy - R B, aqui esta la mejor coleccion de su musica de Burna Boy - R B, Los Mejores artistas de R B Para Escuchar donde te encuentres, invita a tus amigos y disfruta de la mejor musica de Burna Boy - R B.

INICIOR BBURNA BOYANYBODY
00:00 00:00

Anybody - Burna Boy Lyrics


Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Anybody » Burna Boy Letras !!!

ESCUCHAR ANYBODY - BURNA BOY

Disfruta la Musica de Burna Boy, Canciones en mp3 Burna Boy, Buena Musica Burna Boy 2024, Musica, Musica gratis de Burna Boy.

ANUNCIOS PUBLICITARIOS

Lyrics de: Burna Boy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©FoxDisco.Info 2024 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2024, Escuchar Musica

Musica 2024, Musica 2024 Online, Escuchar Musica Gratis 2024, Musica 2024 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.