ESCUCHAR MUSICA 2024 ONLINE GRATIS

Bienvenidos a FoxDisco.Info Escuche y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2024! FoxDisco.Info!.

Letra COMMA - BURNA BOY - R B

ESCUCHAR MUSICA COMMA - BURNA BOY - R B Tenemos la Mejor Seleccion de Musica de Burna Boy - R B, aqui esta la mejor coleccion de su musica de Burna Boy - R B, Los Mejores artistas de R B Para Escuchar donde te encuentres, invita a tus amigos y disfruta de la mejor musica de Burna Boy - R B.

INICIOR BBURNA BOYCOMMA
00:00 00:00

Comma - Burna Boy Lyrics


This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Comma » Burna Boy Letras !!!

ESCUCHAR COMMA - BURNA BOY

Disfruta la Musica de Burna Boy, Canciones en mp3 Burna Boy, Buena Musica Burna Boy 2024, Musica, Musica gratis de Burna Boy.

ANUNCIOS PUBLICITARIOS

Lyrics de: Burna Boy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©FoxDisco.Info 2024 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2024, Escuchar Musica

Musica 2024, Musica 2024 Online, Escuchar Musica Gratis 2024, Musica 2024 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.